Khaid Way Back Ft Olamide Скачать

Khaid

Way Back Ft Olamide

03:50 0 Просмотров

Текст песни

I dey craze them say Na style (Oh oooh)
Cause them no wan see me progress
Call my phone once in a while (Call my phone)
Dark shades I fit no see your text

Them say I don follow corner
Cause my life e be one night wonder
Wetin Sapa make me discover
Na something wey fit make life shorter
Go slow no revolver
Now my life e no fit get coma
I get girls wey reach bе my mother
Wetin I get wеtin I order

Другие песни

Топ за неделю